Sir Lenzo julkinen
[search 0]
Lisää
Download the App!
show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Loading …
show series
 
BARKA DE SALLAH TO ALL OUR MUSLIM FAITHFÙLS🙏🙏🙏🙏 ESPECIALLY MY PALESTINE PEEPS STILL HOLDING ON, DESPITE ALL THE EVIL AROUND THEM. MAY ALLAH CONTINUE TO BE YOUR STRENGTH ⚡️⚡️⚡️⚡️ As 4 area, blessings always on God too oh!!!!!🙏🙏🙏🙏 Keyamo after killing the Nigerian air project🤣😂🤣😂 say Nigerian airlines go dey travel international routes 🤣😂🤣🤣 whish air…
  continue reading
 
As becum lai dis🤩🤩🤩🤩 as sampled by Tinubu fallings😂🤣😂😂 THE END OF ZIONISM IS HIA😁😁😁😁 THAT ENDTIME DEM DEY TOK DON RISH ON GOD⚡️⚡️⚡️⚡️ Saudi Arabia don dispose dollars like tissue paper😂🤣😂😂 Yes ,Tinubu carry d mata 4 head, dey devalue naira for d sake of dollars😂🤣😂🤣 but as d analysis show ehn, START TO DEY SELL UR DOLLARS NOW!!!! HINT🔥🔥🔥🔥 CHANGE UR …
  continue reading
 
As e b lai dis ehn🤣😂🤣🤣 Tinubus govt don collect, in jus 1 yr of ascension, The lying govt of d century 🤣😂🤣😂 Tinubu confirm his desecration of Democracy wt a lie about the living wage issue wt labour and i am like😂🤣😂🤣 u nor know say dem go verify am???? Straight face lying of a confam criminal🤣😂🤣😂 Dangote refinert neva start to dey produce PMS but g…
  continue reading
 
TINUBU'S EVIL ALIGMENTS OF DICTATORSHIP ARE AS FOLLOWS🤣😂🤣😂 Protest Ban by DSS as d death of the constitution, its final nail on our humanity😂🤣😂🤣 Na only 1 product at a time Dangote dey produce, as fools we 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬s b na(ask petroleum Engineers na, many dey Nija)🤣😂🤣🤣 EFCC and yahoo parties🤣😂🤣😂 wetin b d meaning of yahoo party in a country of digita…
  continue reading
 
Rafah under constant bombardments ⚡️⚡️⚡️⚡️ God Pls protect them as our humanity has failed them 🙏🙏🙏🙏 Tinubu say na 62k e o pay🤣😂🤣🤣 eim SGF say e nor fit pay 4 drivers 100k each🤣😂🤣😂 21billion naira 4 VP's residence is most important on Tinubu agenda, make d residence nor embarras d eminence dey b na😂🤣😂🤣 e go sti waive taxes for d colonisers🤣😂🤣🤣 e sa…
  continue reading
 
In the time Cardoso don be CBN governor😂🤣$743 million backlog don pay $7billion pay out🤣😂$26 billion waka, e say na Binance🤣😂 attempted CYBER SECURITY LEVEL OF 0.05 OF ALL TANSACTIONS😂🤣(principality as president stop dat 1, values at more than #30 trillion)🤣😂 e don move staffs from Abuja, e don sack most of the staffs to clear road for the HEIST LA…
  continue reading
 
Labour start strike today for Nigeria🤣😂🤣😂 60k in dis American economy, wia naira is devalued almost weekly lai dis😂🤣😂🤣 ur 60k fit nor get 1k value by d end of d month🤣😂🤣😂 na Emprro Tinubu runnings as we dey na⚡️⚡️⚡️⚡️ Cardoso and Wale Edun b eim guys from d past, stealing don becum automated😂🤣😂🤣 Cardoso go report d loss, Edun go sign d loan🤣😂🤣😂 Akp…
  continue reading
 
Emperor Tinubu has becum law😂🤣😂🤣 His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai dis🤣😂🤣😂 in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity 😂🤣😂🤣 we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricity🤣😂😂😂 and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024😂🤣😂🤣 we know wetin Egypt do,…
  continue reading
 
As proverbial oratory experts we Nigerians are 📢📢📢📢 na shame say make e b British woman go write the anthem the akobis of ELEDUMARE we b go dey sing🤣😂🤣😂 our african lyrics are world renowned, we dey use am bring d world to dia dancing feet⚡️⚡️⚡️⚡️ COLONIAL slaves mus show dem sefs, start confessions as doings😂🤣😂😂 d fastest legislation in Nija histo…
  continue reading
 
The subjugation of our humanity is a common factor to our lives world over lai dis😂🤣😂🤣 except for some places i guess but AFRICA AND PALESTINIANS SHARE THIS COMMON BOND STRONGLY ✅️✅️✅️✅️ My daddy pepper is a thief(explained in the podcast)🤣😂🤣😂 Nija police don turn goons of the rich😂🤣😂🤣 we all know dat one!!!! Embassy of evil doers(zionist Isreal) d…
  continue reading
 
Make e 4 nor loss😂🤣😂🤣 My very own DADDY, PRESIDENT BOLA AHMED TINUBU IS "PEPPER"🤣😂🤣😂 we all know PEPPER DEM NA😂🤣😂🤣🤣🤣😂🤣 dear pepper dem, make i update una constituents of PEPPER'S DOINGS🤣😂🤣😂 Umahi say dem wan go back old aligment for Lagos calabar highway afta demolitions and compensations have been paid😂🤣😂🤣 dem wan make law say we nor fit use our w…
  continue reading
 
In this era of renewed HOPELESSNESS 🤣😂🤣🤣 e nor cum as suprise to read the Nigerian army calling itself the"state" in a democracy🤣😂🤣😂 closing a section of the civilian population from the economy of their sustainance as a right of establishment 😂🤣😂🤣 despite no legal backing😁😁😁😁 the shocking silence of the presidency despite dis happening in Abuja un…
  continue reading
 
Bandits dey worry Abuja lai dis but the army dey BANEX as tyrants🤣😂🤣😂 jus like wen d police dey tomatoe review house 4 Lagos last time Bandits take ova Abuja😂🤣😂🤣 Wale Edun say Nija nor get moni, Bank teller as minister say if we nor pay tarrif, dem masters nor go gee us light🤣😂🤣😂 UAE wan start oil exploration wey PIA guarantee😂🤣😂🤣 Inside all dis sa…
  continue reading
 
Nigerian soldiers don take ova BANEX for Abuja🤣😂🤣🤣 Police dey arrest for etiquette lai dis in Nija🤣😂🤣😂 turn sentiment to law enforcement 😁😁😁😁 According to Vice president, renewed HOPELESSNESS is to make Nija "THE GLOBAL ZIONIST(INVESTORS) DESTINATION HUB😂🤣😂😂 the Energy Horn we b, the fashion global hub we b, the musical HQ of all hubs we b, the dan…
  continue reading
 
Insode dis episode are updates of Preiident Tinubu and co's doings😂🤣😂🤣 reminder of the IJAYA Nija youths are😁😁😁😁 as the greatest as we dey lai dis🤩🤩🤩🤩 dem omolanke doings, dem needless stealings, and the general ovaseer of dem all🤣😂🤣🤣 DIA WORSHIP OF ZIONISTS🤣😂🤣🤣 YES, DESCENDANTS OF SADDUCEES 😂🤣😂 D ONES WEY KEE JESUS😭😭😭😭 AS BLACK MAN MUS NOT HAVE SE…
  continue reading
 
Dear Nigerians/Fellow Nigerians😁😁😁😁 I humbly ask say make una listen, make we reason, na calamitous year Tinubu gee us😭😭😭😭 incompetence everywia, stealing of our collective wealth na daily 🤣😂🤣🤣 Nigerian air dem kee, dey beg KLM to reduce price(minister of route and suspension ni yen)🤣😂🤣😂 EFCC say meffy nor collect approval for naira swap wey Buhari…
  continue reading
 
CBN go pay infrastructure money into private vanks and DFIs abi something lai dat😂🤣😂🤣 dollars wan kee our local lai dis, na balckmarket dey run d nation🤣😂🤣🤣 tarrif hike is a must sake of dem friends(investors)🤣😂🤣😂 women affairs minister dey take governor go court😂🤣😂😂 Tinubunomics, d failed/failing economy of the west as a must😂🤣😂😂 Afrolution, the d…
  continue reading
 
Demolitions all over Lagos!!!!! Money dey burn left and right💀💀💀💀 Even the eva sexy YEMI ALADE tok put dis 1😂🤣😂😂 As na INTELLIGENCE THE SANWO-OLU GOVERNMENT DEY SELL😂🤣😂🤣 All akpako and pako dem🤣😂😂😂 even d 1s wey say dem go MIT😂🤣🤣🤣 una sef get d report🤣😂🤣😂 na u, yes, una go gee am name😁😁😁😁 my own be say we nid wise up🙏🙏🙏🙏 SANWO-OLU nor dey play, CAE…
  continue reading
 
Emiefele, the CBN governor wey get mind, start enaira, anchor borrower for farmers, use ways and means gee Lagos and other states money for development🤣😂🤣😂 EFCC investigation wey nor get ending😂🤣😂🤣 na so so dollar everyday now!!!!😁😁😁😁 Avaition minister wey get mind start Nigerians air, fight for air peace with UAE, dey with EFCC lai dis😂🤣😂🤣 na rout…
  continue reading
 
Dear Nigerian senators, our esteemed house of representative members😭😭😭😭 how e b say we get una😭😭😭😭 sti con dey suffer broad daylight lai dis😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 NERC say dem adjust band A billings based on FX change🤣😂🤣😂 na dollars dem dey take run ni yen now😂🤣😂🤣 na we get d gas, na we get d water, na we get every but na dollars we mus pay🤣😂🤣😂 Tinubu and ei…
  continue reading
 
The Evil zionists have set their sights on RAFAH, despite all our doings, dia is a win they see!!!!! As thieves with a right from God💀💀💀💀 All the leaders of the worls are complicit, urs and mine inclusive 😭😭😭😭despite the weepings of mothers and children in plain view, with video evidences💀💀💀💀 They all have a reason to be reasonable with the zionist…
  continue reading
 
All participating universities in the encampment of our HUMANITY⚡️⚡️⚡️⚡️ I SAY THANK U AND GOD BE WITH U AND PROTTECT U ALL🙏🙏🙏🙏 We see all they are doing to u'all, to the stonning, beating, harrassing, arresting, molesting(called a part down) watching dem put dia hands on u' all like dat😭😭😭😭 To Nigerian universities, how far???? Even if una nor o j…
  continue reading
 
Everybody know the mata😂🤣😂🤣 if u nor.know😁😁😁😁 e dey internet⚡️⚡️⚡️⚡️ How ever u arrange am, u dey right😁😁😁😁 I read am somewhere wia say, Power minister tok say make we nor pay if dem nor gee bqnd A 20hrs light🤣😂🤣😂 for prepaid mata???? 😂🤣😂🤣 nor rush vote na!!!!! Works minister say for KM4, eim see high rises con change the alignment of the biggest i…
  continue reading
 
Our bank teller minister of power don confirm say na 2.8 trillion we o take subsidize power🤣😂🤣😂 weda we like am or not, weda we get ligut or not😂🤣😂🤣 NNPCltd say e get d 3billion dem forget say we owe🤣😂🤣😂 CBN misplace 26 billion dollars😂🤣😂🤣 we raise 4.8trillion treasury bills, Wale Edun say na CBN we pay🤣😂🤣😂 but CBN say na borrow dem borrow 3.8 tril…
  continue reading
 
In a workd with so much weapons of all kinds!!!! In a world that precision bombing is the displayed with such horror!⚡️⚡️⚡️⚡️ All the armies have already failed😭😭😭😭 Going to war for our humanity is not worth the problem, according to all our leaders😭😭😭😭 Talking has been endless, killings have refused to stop, the zionist thiest for blood is insatia…
  continue reading
 
Loading …

Pikakäyttöopas