Sir Lenzo julkinen
[search 0]
Lisää
Download the App!
show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Loading …
show series
 
Lying takes intelligence🤣😂🤣😂 When persin wey lack intelligence con dey lie😂🤣😂🤣 its a TINUBU TAB of d zionists🤣😂🤣😂 while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country Nigeria🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂😂 Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect us😁😁😁😁 to see fuel, …
  continue reading
 
Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WEST🤣😂🤣😂 Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai dis😂🤣😂🤣 GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4😂🤣😂😂 but say na we NIGERIANS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬dem dey run😂🤣😂😂 na comedy, sake of say dem know us, as savages😂🤣😂😂 dey…
  continue reading
 
I watch SATAN e sef dey tok😂🤣😂😂 BILL GATES dats is💀💀💀💀 Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENS📢📢📢📢 doses dem don SUPPLY LAI DIS📢📢📢📢 e explain Y d women need am😂🤣😂😂 make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAY😂🤣😂😂 WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOW😂🤣😂🤣 Tgis dem depopulation nor b joke🙏…
  continue reading
 
1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTER📢📢📢📢 Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚡️⚡️⚡️⚡️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai dis🤣😂🤣🤣 The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forest🤣😂🤣🤣 gee dem bera beatings🤣😂🤣🤣 who police and army dey fia oh🤣😂🤣🤣 wo, our proble…
  continue reading
 
WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!😂🤣😂🤣😂😂😂😂😂😂 so dia 4 our communication is spiritual😂🤣😂😂 weda u like or u nor like😁😁😁😁 spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and love😍😍😍😍 showing understandings to oursefs😁😁😁😁😁 respecting the right to exist for all 😂🤣😂🤣 because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESS🤣😂🤣🤣 Na ZIONISTS be d only…
  continue reading
 
Nigerians🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂🤣 we can like to booooooooze🤣😂🤣🤣 dem neva born who eim fada go say make we nor drink🤣😂🤣🤣 O YES o😁😁😁😁 but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment be🙏🙏🙏🙏 nor b spiritism be d episode discussion🤣😂🤣🤣 nor be we go tell anybody how to run am😁😁😁😁 but spirituality of the running…
  continue reading
 
IN FACT🤣😂🤣😂 I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇿🇦and all oda flags 🤣😂🤣🤣 I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTS😂🤣😂🤣 NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGS🤣😂🤣😂 GO DEY BULLY MONEKEYS😂🤣😂😂 FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JOR😂🤣😂🤣 make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JARE🤣😂🤣🤣 GOD ABEG🙏🙏🙏🙏 GOD A…
  continue reading
 
In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buy💃💃💃💃 as EMPERROR ENTA😂🤣😂😂 Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leader😂🤣😂😂we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDY😂🤣😂🤣 na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but no…
  continue reading
 
The first principle of our humanity is FOOD😂🤣😂😂 In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENT😁😁😁😁 the EMILOKAN of we the YORUBAS😂🤣😂🤣 the OVERWISE AGBAYE🤣😂🤣😂 story teller 4 d gODS😂🤣😂🤣 Awon iyen ZIONISTS🤣😂🤣😂 TINUBU AHMED BOLA📢📢📢📢 THE TAB OF ZIONIST CONTROL⚡️⚡️⚡️⚡️The update dey inside the podcast😂🤣😂😂 epp me 📢📢📢📢 well abeg🙏🙏🙏🙏 na food matas so na most ser…
  continue reading
 
According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDI😁😁😁😁 the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONIST😂🤣😂🤣 dey fia assasination for e doings🤣😂🤣😂 devil don jam deep blue sea😂🤣😂🤣 THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERS🤣😂🤣😂 Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAIN😂🤣😂🤣 God bless u as u listen…
  continue reading
 
According to the news🤣😂🤣🤣 The council of state don agree with the agenda of the propaganda as a meeting🤣😂🤣😂 with the vote of so called confidence😂🤣😂🤣 on the INCOMPETENT ADMINISTRATION OF TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST ON OUR SOULS💀💀💀💀 😁😁😁😁 i gaz gee the evil spirit full respect🤣😂🤣😂 Na my friend chop I chop wey b farmer i call start the mara jare…
  continue reading
 
BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! According to sayings from the BIBLE😁😁😁😁 The KING JAMES VERSION AND CO LTD🤣😂🤣😂 we suppose SUFFER FOR WORLD😂🤣😂😂 ENJOY FOR HEAVEN😁😁😁😁 This has been ISLAMICALLY CONFIRMED on our lyfs by the senior EVIL cabinet member of Obi 1 kanobi gormet of EVIL 😂🤣😂😂 THE EMILOKAN E SEF😂🤣😂🤣 THE OLORI EBI OF THE YORUBA…
  continue reading
 
LUCIFER PROPHESY as episode is on my runnings lai dis🤣😂🤣🤣 REINCARNATION AND THE CUP OF FORGETFULNESS( not the title of the said episode🤣😂🤣😂 but a discussion from the episode😂🤣😂😂 u gerrit????) 😁😁😁😁 na wetin dey dis episode but nor b sti d title of dis episode u sef gree😂🤣😂😂 since una like amebo pass me😂🤣😂😂 u o gaz click play to know o😂🤣😂🤣 if u like …
  continue reading
 
NOBODY WAN PKIE BUT EVERYBODY WAN GO HEAVEN😂🤣😂😂 WE IN THE SOUTHERN PART OF NIGERIA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 YORUBA, IGBO, ISOKO, BENIN, PORTHARCOURT IN FACT ALL OF US FAILED DIS PERIOD OF PROTEST😂🤣😂😂 PROTEST ABI WALK OF LAMMENTATIONS😂🤣😂😂 WE NEED FACE OUR FEAR SHA, THE BONDAGE WE DEY NA SEF MADE😁😁😁😁 DANGOTE DEY CLAIM OWNERSHIP OF LAGOS LAI DIS😂🤣😂😂 DUTY FREE FOREIGN …
  continue reading
 
Dangote is the CONFAM CABAL😂🤣😂😂 Guy gat stories😂🤣😂😂 Our Dangote refinery suppose gee us fuel in May😂🤣😂😂 June stories show, July stories dem act am😂🤣😂😂 AUGUST stories we dey run lai dis as authentic fools of zionist God b dat abi😂🤣😂😂 NIGERIANS CARRY FEAR OF SOME PEOPLE OH!!!!!!!! ESPECIALLY WE SOUTHERNERS😂🤣😂🤣 We are so entitled yet so shameless in f…
  continue reading
 
TOK NA WATER🤣😂🤣🤣 ACTION NA BLOOD🤣😂🤣😂 DEM CARRY WATER GEE US😂🤣😂🤣 UNA CON DEY SAY D FLOODING 2 MUSH🤣😂🤣🤣 DEY COLLECT OUR BLOOD WEY OUR HUSTLE BE JOIN SEF🤣😂🤣😂 WE DEY INSIDE TUBE TO DEM😂🤣😂😂 DEM DEY REMOTE OUR MATA AS MOST INFLUENTIAL 😂🤣😂😂 E YEN OUR ZIONSTS😂🤣😂😂 DANGOTE SELL OUR FUEL GO ISREAL!!!!!!!!!!!!!!!! BLASPHEMY 💀💀💀💀 ORIGINAL HARAM!!!!!!!!!!!!! U S…
  continue reading
 
E RISH MAKE YORUBA RONU🤣😂🤣🤣 IWA LAYE😁😁😁😁 In dis episode, we jus b dey vibe to OSUPA AND REMI ALUKO song for base😁😁😁😁 the lyrics even play inside 4 una🤣😂🤣😂 na doings b lyf not stories😂🤣😂😂 TINUBU CON DEY SELL THE BEASTS WE NIGERIANS BE😂🤣😂🤣 PLENTY STORIES🤣😂🤣😂 The water wey tok b con dey cause actuall flooding for the whole wrold😂🤣😂😂 world bank and IMF…
  continue reading
 
In the days of PRESIDENT MUHAMMADU BUHARI😁😁😁😁 #covid was the evil ravaging the world🤣😂🤣🤣 The west and America were in tears, China sef worry, everywia sorrows😭😭😭😭 BUT 4 NIJA DAT YIA 😍😍😍😍 GROVINGS WE BE DEY NA, BUHARI BE DEY PAY SALARIES WHILE WE DEY HOUSE DEY EMJOY💃💃💃💃 WE BE NOR GET REFINERY, NO P🤣😂🤣😂 WE STI NOR SEE FUEL SCARCITY😂🤣😂🤣 ENTA THE OLORI…
  continue reading
 
August don show😁😁😁😁 Tinubu lies nor gree stop🤣😂🤣😂 world bank don promise us another money😂🤣😂🤣 if dem born us well we protest 🤣😂🤣😂 court tok another tin😂🤣😂🤣 NIGERIAN ELITES ARE BEING HUNTED🤣😂🤣😂 IFEANYI UBA DON WAKA FOR LONDON LAI DIS, WIGWE WAKA FOR AMERICA😂🤣😂😂 running from the deep blue sea we be😂🤣😂😂 into the waiting hamds of DEATH STAR ABROAD 😂🤣😂😂…
  continue reading
 
The root cause of our suferings is ENERGY 😂🤣😂🤣 Buhari build Dangote refinery finish in eim time🤣😂🤣😂 DANGOTE AND E ZIONISTIC FRIENDS😂🤣😂🤣 BILLIONAIRE SAVIOURS OF NIGERIA🤣😂🤣🤣 THE OWNERS OF AFRICA🤣😂🤣😂 Legal papers of ownership dey zionist dem hand join sef😂🤣😂🤣 TIE OUR HUMANITY TO THE WAR OF DOSE YEARS🤣😂🤣😂 AS OUR FEAR IN THE PRESENT dis 2024🤣😂🤣😂 U sef l…
  continue reading
 
Vibing to AYINLA OMOWURA' OGUNDABEDE( U need listen to the incantations in the songs, make ur head swell🤩🤩🤩🤩) Ogbo lo ni e eri temi gbo😁😁😁😁 Alagbafo nor dey reason water💃💃💃💃 OGUNDABEDE BAMI GBE OWO(money, ego kudi)WA💃💃💃💃 Ewe gbegbe ko gbe IRE temi wami wale💃💃💃💃 Ewe ewuro, oni ki e ri temi ro😂🤣😂🤣 make una abeg reason my toking na!!!!!🤣😂🤣😂we are too …
  continue reading
 
THE REVOLUTIONS ARE BEING TELEVISED😂🤣😂🤣 E get how d mata dey sweet my belle😍😍😍😍 puppets as politicians🤣😂🤣🤣 zero integrity, over sized ego, kleptomanic doings🤣😂🤣😂 e cum b say na foreign sense una get😂🤣😂🤣 smelly zionists as una god🤣😂🤣🤣 promises, d type wey land EKEREMADU FOR PRISON FOR UK🤣😂🤣🤣But una mus stupid by force abi🤣😂🤣🤣 WARNING!!!!!! Nija yout…
  continue reading
 
Dangote say eim pay Lagos state 4 land e collect😂🤣😂🤣 na him do everything as baddest guy🤣😂🤣🤣 The people dem move for d modafo to bulld the refinery nor mata!!!!!! The good the project be for the nation nor important 🤣😂🤣😂 The dollars government guarantee nor mean anything😂🤣😂😂 NIJA TAKE TRUTH BUILD AM FOR BUHARI TIME😂🤣😂😂 TINUBU DEY TAKE LIES SELL AM😂…
  continue reading
 
During the time of BUHARI😍😍😍😍As DANGOTE refinery was complete🤣😂🤣🤣 News break 4 overs say, YEPA⚡️⚡️⚡️⚡️ 17 billion dollars loss don show Europe🤣😂🤣🤣 check my sir lenzo's memoirs titled" ENERGY HORN OF AFRICA" released last year😁😁😁😁 See all the stories dis year now🤣😂🤣🤣 to supply even Nigeria dey impossible by Tinubu d oloriburuku 🤣😂🤣🤣 fuel is d backbo…
  continue reading
 
TRUTH THEY SAY IS BITTER KOLA🤣😂🤣😂 AKPABIO NOR FIT STAND NDUME TRUTH 😂🤣😂😂 LIKE THE 3 TRILLION NARIA PADDING TRUTH😂🤣😂🤣 UNA KNOW WERIN E DO NA🤣😂🤣🤣 WE MUST FACE OUR FEARS, GOD NOR GO COME DOWN🤣😂🤣😂 E GEE US SENSE NA😂🤣😂😂 TO USE AM TURN WORK LAI DIS😂🤣😂😂 NIGRIANS DEY FEAR FEAR😂🤣😂😂 SORROW TEARS AND BLOOD WE STI DEY 2024 OH!!!!😂🤣😂😂 YOU LISTEN, YOU REASON, U …
  continue reading
 
Loading …

Pikakäyttöopas